Difference between revisions of "lie lie"

Line 29: Line 29:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
#sey person no dey like talk true
+
#Sey person no dey like talk true
#:*#:*{{ux|dv|Nigeria army sabi '''lie lie''' sha, dem say na photoshop dem photoshop dem for Lekki kasala.|(NSC_Odirin 2020, Nigerian army knows hoew how to tell lies a lot, they said that the Lekki chaos was photoshop.)}}
+
#:*{{ux|dv|Nigeria army sabi '''lie lie''' sha, dem say na photoshop dem photoshop dem for Lekki kasala.|(NSC_Odirin 2020, Nigerian army knows hoew how to tell lies a lot, they said that the Lekki chaos was photoshop.)}}
 
#:*{{ux|dv|For social media people dey '''lie lie''' well well. |(NSC_Odirin 2020, On social media people spread fake news alot.)}}
 
#:*{{ux|dv|For social media people dey '''lie lie''' well well. |(NSC_Odirin 2020, On social media people spread fake news alot.)}}

Revision as of 13:03, 26 October 2020

Naija

Alternative Form

lai lai

Etymology

From: English lie

Pronunciation

lãi lãi Play Play

Definition

Person wey no dey talk true

Noun

Person wey no dey talk true.

    • Na lie lie you be  — (NSC_Odirin 2020, You are a liar.)
    • Lie lie dey im blood.  — (NSC_Odirin 2020, Telling lies is his habit.)

Related forms

lie

Antonym

true

Translation

English: Liar

Verb

  1. Sey person no dey like talk true
    • Nigeria army sabi lie lie sha, dem say na photoshop dem photoshop dem for Lekki kasala.  — (NSC_Odirin 2020, Nigerian army knows hoew how to tell lies a lot, they said that the Lekki chaos was photoshop.)
    • For social media people dey lie lie well well.  — (NSC_Odirin 2020, On social media people spread fake news alot.)