lie lie

Naija

Alternative Form

lai lai

Etymology

From: English lie

Pronunciation

lãi lãi Play Play

Definition

Person wey no dey talk true

Noun

  1. Person wey no dey talk true.
    • Na lie lie you be  — (NSC_Odirin 2020, You are a liar.)
    • Lie lie dey im blood.  — (NSC_Odirin 2020, Telling lies is his habit.)

Related forms

lie

Antonym

true

Translation

English: Liar