lie lie

Revision as of 12:53, 26 October 2020 by 154.66.46.13 (talk) (→‎Noun)

Naija

Alternative Form

lai lai

Etymology

From: English lie

Pronunciation

lãi lãi Play Play

Definition

Person wey no dey talk true

Noun

Person wey no dey talk true.

    • Na lie lie you be  — (NSC_Odirin 2020, You are a liar.)
    • Lie lie dey im blood.  — (NSC_Odirin 2020, Telling lies is his habit.)

Related forms

lie

Antonym

true

Translation

English: Liar

Verb

  1. sey person no dey like talk true