Difference between revisions of "like"

m (Conversion script moved page Like to like: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* kind 0.46 2368, anyhow 0.45 644, drink 0.44 652, pain 0.43 627, easy 0.43 779, smoke 0.43 235, eat 0.42 336, love 0.42 2363, fine 0.41 836
+
* [[laik]]
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English like
+
Borrowed from English ''like''.
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* laɪk
+
* láìk
 
<sm2>Pcm-ng-like.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-like.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-like.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-like.m.ogg</sm2>  
Line 16: Line 15:
 
* Frequency in raw corpus: 11056
 
* Frequency in raw corpus: 11056
 
* Frequency rank in raw corpus: 39
 
* Frequency rank in raw corpus: 39
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
like: no definition -- Definition in Naija?
+
* Make someting similar.
  
 
+
#{{ux|dv|Use cream wey get '''like''' oil inside for your bodi, make your skin dey shine. |(bbc__97426, __no translation__)}}
# - (frequency:3)
+
#{{ux|dv|Den, at di same time, I go dey bring you into wetin we dey call di billionaire school wey be sey de dey bring '''like''' minds together, teach you how to do business idea, and ge-... |(NST_cleaned__36687, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Use cream wey get '''like''' oil inside for your bodi, make your skin dey shine. |(bbc__97426, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Den, at di same time, I go dey bring you into wetin we dey call di billionaire school wey be sey de dey bring '''like''' minds together, teach you how to do business idea, and ge-... |(NST_cleaned__36687, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
  
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* kind 0.46 2368, anyhow 0.45 644, drink 0.44 652, pain 0.43 627, easy 0.43 779, smoke 0.43 235, eat 0.42 336, love 0.42 2363, fine 0.41 836
+
* kind 0.46 2368
 
 
====Antonyms====
 
* kind 0.46 2368, anyhow 0.45 644, drink 0.44 652, pain 0.43 627, easy 0.43 779, smoke 0.43 235, eat 0.42 336, love 0.42 2363, fine 0.41 836
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''similar''.
  
  
Line 45: Line 34:
 
like: no definition -- Definition in Naija?
 
like: no definition -- Definition in Naija?
  
 +
#{{ux|dv|Mgbo no dey '''like''' dat before. |(ONI_25_Nigeria-Don-Wowo_DG__11, Mgbo was not like that before.)}}
 +
#{{ux|dv|Ehn she go don born, she go don born '''like''', '''like''' three sha. |(IBA_10_Recession_DG__156, Yes ! She should have given birth... she should have giving birth to about three kids indeed)}}
  
# - (frequency:7854)
 
#: {{ux|dv|'''Like'''… |(IBA_10_Recession_DG__154, As in...)}}
 
#: {{ux|dv|'''Like'''... |(KAD_17_Turkeys_MG__11, Like...)}}
 
# dep (frequency:187)
 
#: {{ux|dv|E be '''like''' sey… |(NST_cleaned__23807, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E be '''like''' sey na… |(NST_cleaned__4130, __no translation__)}}
 
# discourse (frequency:33)
 
#: {{ux|dv|Go do '''like''' thr~, three minute. |(NST_cleaned__2194, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E just be '''like''' say na inside feem. |(bbc__586, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:15)
 
#: {{ux|dv|I no '''like''' dey argue all dis kind ting. |(KAD_06_Cooking_DG__291, I don't like to be arguing all these kind of things.)}}
 
#: {{ux|dv|just '''like''' im don do for di uhm power sector |(deuber__6306, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:13)
 
#: {{ux|dv|But you sure, you sure sey you '''like''' know personally? |(NST_cleaned__26810, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|you see person '''like''' uh Ojukwu talk for T.V. yesterday |(deuber__2935, __no translation__)}}
 
# obl:mod (frequency:13)
 
#: {{ux|dv|Mgbo no dey '''like''' dat before. |(ONI_25_Nigeria-Don-Wowo_DG__11, Mgbo was not like that before.)}}
 
#: {{ux|dv|Dem never many '''like''' this before. |(jw__12400, __no translation__)}}
 
# parataxis (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|I dey feel '''like''' say I wan vomit. |(bbc__3364, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E be '''like''' say na joke di president bin dey joke. |(bbc__44019, __no translation__)}}
 
# conj:dicto (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|Why you come dey fear '''like''', '''like''' anything? |(IBA_42_Barrabas_DG__98, Why are you afraid like anythimg ?)}}
 
#: {{ux|dv|Dem dey blow am '''like''' eh... just '''like''' di horn too, animal horn. |(JOS_01_People-Of-Plateau_MG__27, They blow it like uh... just like the horn too, animal horn.)}}
 
# advcl (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|You know de be fader, de be uncles, de be husbands, and I know sey de no go '''like''' because I bin tell you di oda time sey when I go buy plantain, plantain o, I boil rice. |(NST_cleaned__26912, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di zoo talk say for di third quarter of di year di list for dead horse go increase because di owners dey '''like''' give dia horse one final ride for summer, before dem kill dem. |(bbc__39754, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Ehn she go don born, she go don born '''like''', '''like''' three sha. |(IBA_10_Recession_DG__156, Yes ! She should have given birth... she should have giving birth to about three kids indeed)}}
 
#: {{ux|dv|For di report, dem do research for 156 countries based on how many years people dey live, freedom to do as people '''like''' and no corruption. |(bbc__51304, __no translation__)}}
 
# ccomp (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|I dey do everything to make sure sey I no do the things wey the flesh want, '''like''' to dey fight and quarrel?​—⁠ Gal. |(jw__15742, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E want make dem know sey dem no suppose dey put mind sey im disciples go dey follow the things wey people for Jew religion dey do, '''like''' to dey fast. |(jw__20043, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Sey '''like'''… |(ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__107, It's li-...)}}
 
#: {{ux|dv|Too many plenty-plenty tori about harassment, inequality, and di way nobody dey see women for some area of society fit dey make people sad and '''like''' say dem no get power. |(bbc__94661, __no translation__)}}
 
# det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|So ha dis '''like''' eh, I fit remember one time, e get one time '''like''' dat ehn when we dey small. |(NST_cleaned__7484, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wole Soyinka bin don contest to become Nigeria presido, but e no win di election Nobel Prize winner, Professor Wole Soyinka on Thursday draw ear give Nigeria say 'e no good make pipo crucify anybody wey decide to comot one political party to anoda '''like''' di kain reactions wey happun afta Benue state Govnor Samuel Ortom dump APC'. |(bbc__101099, __no translation__)}}
 
# cop-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Anyone be '''like'''… |(WAZL_14_Kulele-Zone_DG__21, Does anyone look like ?)}}
 
#: {{ux|dv|You say you wan see my face, you wan see wetin I be '''like'''. |(IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__40, You say you want to see my face, you want to see what I look like.)}}
 
  
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====
Line 95: Line 44:
 
#: {{ux|dv|E be like sey, e be like sey... |(IBA_07_Na-Love_DG__259, It seems like... it seems like...)}}
 
#: {{ux|dv|E be like sey, e be like sey... |(IBA_07_Na-Love_DG__259, It seems like... it seems like...)}}
 
#: {{ux|dv|Ah omo but dis one wey you dey yarn like sey... |(ABJ_INF_08_Impatience_DG__14, Ah! babe! but, this one that you are talking is as if...)}}
 
#: {{ux|dv|Ah omo but dis one wey you dey yarn like sey... |(ABJ_INF_08_Impatience_DG__14, Ah! babe! but, this one that you are talking is as if...)}}
 
====Synonyms====
 
* kind 0.46 2368, anyhow 0.45 644, drink 0.44 652, pain 0.43 627, easy 0.43 779, smoke 0.43 235, eat 0.42 336, love 0.42 2363, fine 0.41 836
 
 
====Antonyms====
 
* kind 0.46 2368, anyhow 0.45 644, drink 0.44 652, pain 0.43 627, easy 0.43 779, smoke 0.43 235, eat 0.42 336, love 0.42 2363, fine 0.41 836
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''as''
  
  
  
===Verb===
+
===Transitive Verb===
like: no definition -- Definition in Naija?
+
* Make person be in favour of someting/person.
 
+
#{{ux|dv|I '''like''' am. |(IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__82, I like it.)}}
 
+
#{{ux|dv|Who '''like''' you, |(LAG_22_I-Senior-You_DG__179, Who like you ?)}}
# nsubj (frequency:124)
+
#{{ux|dv|I go, I go do anyting wey I '''like'''. |(JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__280, I will... I will do anything that I like.)}}
#: {{ux|dv|Some people '''like'''… |(KAD_18_My-Gunners-The-Musician_DG__44, Some people like...)}}
+
===Serial Verb===
#: {{ux|dv|Na idle life I '''like'''. |(JOS_04_Mummy-Wahala_DG__249, It is an idle life I like a-)}}
+
:{{ux|dv|You '''like''' am pass my own. |(NSC_Tella_2021, You prefer it to mine)}}
# nsubj-obj (frequency:112)
 
#: {{ux|dv|I '''like''' am. |(IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__82, I like it.)}}
 
#: {{ux|dv|I '''like''' am, |(IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__167, I like it.)}}
 
# - (frequency:103)
 
#: {{ux|dv|I sotay '''like'''… |(ENU_14_I-Like-Dance-Well-Well_M__19, I so much like...)}}
 
#: {{ux|dv|Go '''like''' am if we obey. |(jw__13001, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:89)
 
#: {{ux|dv|'''Like''' film o. |(ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__139, Like a movie.)}}
 
#: {{ux|dv|Who '''like''' you, |(LAG_22_I-Senior-You_DG__179, Who like you ?)}}
 
# mark-obj (frequency:65)
 
#: {{ux|dv|Person wey '''like''' your Word, |(jw__29887, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|You go mix am to '''like''' paste. |(NST_cleaned__36288, __no translation__)}}
 
# aux-nsubj (frequency:19)
 
#: {{ux|dv|You dey '''like'''... |(ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__66, You like...)}}
 
#: {{ux|dv|Den, what do you '''like'''? |(KAD_04_Indian-Movies_DG__49, Then, what do you like ?)}}
 
# mark (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|So I fit do anything wey I '''like'''. |(JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__276, So, I can do anything that I like.)}}
 
#: {{ux|dv|I go, I go do anyting wey I '''like'''. |(JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__280, I will... I will do anything that I like.)}}
 
# ccomp (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|Na every children '''like''' harvesting. |(katakata__40, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Like''' running or playing basketball. |(bbc__75675, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|Two, dey '''like''' man wey sabi do di work well, well, dat's two. |(NST_cleaned__4529, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di whole thing just make me dey '''like''' property wey get price wey my uncle dem and my husband pay. |(bbc__1921, __no translation__)}}
 
# cc-obj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Dem still dey decide am and '''like''' oda mata wey concern Huawei - di future no sure at all. |(bbc__29771, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Bible talk say: “Hate bad thing and '''like''' good thing.”  But wetin go help us do that one? |(jw__16877, __no translation__)}}
 
# conj-obj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|'We '''like''' quality but dem don reduce us to second hand' |(bbc__9376, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na your character go make people '''like''' you or hate you. |(jw__26714, __no translation__)}}
 
# aux-mark (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|But to me o, I be no wan become Pastor because I no dey '''like''' Pastor. |(LAG_23_I-Go-Become-Lawyer_M__5, But to me, I did not want to become a Pastor, because I did not like Pastors.)}}
 
#: {{ux|dv|Adamu also tok about di fact say dis arrests na for only Muslims and oda religion pipo dey free to chop as dey '''like'''. |(bbc__12412, __no translation__)}}
 
# parataxis (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Or you go '''like''' if I talk, naim go shout, if I talk, naim go vex, abeg make I no talk, make I just leave am. |(NST_cleaned__2477, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If you dey '''like''' make your food get plenti colour inside, try make you enjoy am, get colourful vegetables, you '''like''' to fry am, if you '''like''' to boil am, you fit do anytin you want. |(bbc__4407, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|God no '''like''' as we dey suffer, e hate partial. |(jw__13336, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|You allow di stuff to pop for some minutes, den you go con add di sugar, either salt, or eida… depending di choice you want, you really '''like'''. |(IBA_12_Pop-Corn_M__43, You allow the stuff to pop for some minutes, then you now add the sugar either salt or depending on the choice you want or really like.)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
  
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* kind 0.46 2368, anyhow 0.45 644, drink 0.44 652, pain 0.43 627, easy 0.43 779, smoke 0.43 235, eat 0.42 336, love 0.42 2363, fine 0.41 836
+
* love 0.42 2363
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* kind 0.46 2368, anyhow 0.45 644, drink 0.44 652, pain 0.43 627, easy 0.43 779, smoke 0.43 235, eat 0.42 336, love 0.42 2363, fine 0.41 836
+
* hate
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''to be in favour of''.

Revision as of 16:44, 5 February 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

Borrowed from English like.

Pronunciation

  • láìk

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 606
  • Frequency rank in NSC treebank: 37
  • Frequency in raw corpus: 11056
  • Frequency rank in raw corpus: 39

Adjective

  • Make someting similar.
  1. Use cream wey get like oil inside for your bodi, make your skin dey shine.  — (bbc__97426, __no translation__)
  2. Den, at di same time, I go dey bring you into wetin we dey call di billionaire school wey be sey de dey bring like minds together, teach you how to do business idea, and ge-...  — (NST_cleaned__36687, __no translation__)


Synonyms

  • kind 0.46 2368

Translations

  • English: similar.


Preposition

like: no definition -- Definition in Naija?

  1. Mgbo no dey like dat before.  — (ONI_25_Nigeria-Don-Wowo_DG__11, Mgbo was not like that before.)
  2. Ehn she go don born, she go don born like, like three sha.  — (IBA_10_Recession_DG__156, Yes ! She should have given birth... she should have giving birth to about three kids indeed)


Derived forms

  1. E be like sey, e be like sey...  — (IBA_07_Na-Love_DG__259, It seems like... it seems like...)
    Ah omo but dis one wey you dey yarn like sey...  — (ABJ_INF_08_Impatience_DG__14, Ah! babe! but, this one that you are talking is as if...)

Translations

  • English: as


Transitive Verb

  • Make person be in favour of someting/person.
  1. I like am.  — (IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__82, I like it.)
  2. Who like you,  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__179, Who like you ?)
  3. I go, I go do anyting wey I like.  — (JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__280, I will... I will do anything that I like.)

Serial Verb

You like am pass my own.  — (NSC_Tella_2021, You prefer it to mine)


Synonyms

  • love 0.42 2363

Antonyms

  • hate

Translations

  • English: to be in favour of.