like

Revision as of 16:44, 5 February 2021 by 154.66.35.228 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

Borrowed from English like.

Pronunciation

  • láìk

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 606
  • Frequency rank in NSC treebank: 37
  • Frequency in raw corpus: 11056
  • Frequency rank in raw corpus: 39

Adjective

  • Make someting similar.
  1. Use cream wey get like oil inside for your bodi, make your skin dey shine.  — (bbc__97426, __no translation__)
  2. Den, at di same time, I go dey bring you into wetin we dey call di billionaire school wey be sey de dey bring like minds together, teach you how to do business idea, and ge-...  — (NST_cleaned__36687, __no translation__)


Synonyms

  • kind 0.46 2368

Translations

  • English: similar.


Preposition

like: no definition -- Definition in Naija?

  1. Mgbo no dey like dat before.  — (ONI_25_Nigeria-Don-Wowo_DG__11, Mgbo was not like that before.)
  2. Ehn she go don born, she go don born like, like three sha.  — (IBA_10_Recession_DG__156, Yes ! She should have given birth... she should have giving birth to about three kids indeed)


Derived forms

  1. E be like sey, e be like sey...  — (IBA_07_Na-Love_DG__259, It seems like... it seems like...)
    Ah omo but dis one wey you dey yarn like sey...  — (ABJ_INF_08_Impatience_DG__14, Ah! babe! but, this one that you are talking is as if...)

Translations

  • English: as


Transitive Verb

  • Make person be in favour of someting/person.
  1. I like am.  — (IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__82, I like it.)
  2. Who like you,  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__179, Who like you ?)
  3. I go, I go do anyting wey I like.  — (JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__280, I will... I will do anything that I like.)

Serial Verb

You like am pass my own.  — (NSC_Tella_2021, You prefer it to mine)


Synonyms

  • love 0.42 2363

Antonyms

  • hate

Translations

  • English: to be in favour of.