Difference between revisions of "line"

Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
 
===Noun===
 
===Noun===
# Wetin person dey tell anoder person someting wey go make [[am]] get someting from di person.
+
# When person dey tell anoder person someting wey go make [[am]] get someting from di person.
#:* {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
#:* {{ux|dv| Make I give oga '''line''' sey make e pay me half salary.|(NSC_2021, I want to convince the boss to pay me half of my salary.)}}
 
#When person dey runz man/woman dey [[toast]] am sey make dem de.
 
#When person dey runz man/woman dey [[toast]] am sey make dem de.
#:* {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
#:* {{ux|dv| Di guy just dey give di woman '''line''' since she no even look im side.|(NSC_2021, The man has been trying to woo the lady since but she paid him no mind.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
* [[scope]], [[toast]]
 
* [[scope]], [[toast]]

Revision as of 14:22, 13 October 2021

Naija

Etymology

From: English line

Pronunciation

  • laɪ̑n


Noun

  1. When person dey tell anoder person someting wey go make am get someting from di person.
    • Make I give oga line sey make e pay me half salary.  — (NSC_2021, I want to convince the boss to pay me half of my salary.)
  2. When person dey runz man/woman dey toast am sey make dem de.
    • Di guy just dey give di woman line since she no even look im side.  — (NSC_2021, The man has been trying to woo the lady since but she paid him no mind.)

Synonym

Translation

  • English: woo, convince