Difference between revisions of "line"

Line 15: Line 15:
  
 
====Translation====
 
====Translation====
* English: ''woo'', ''convince''
+
* English: ''woo'', ''to convince''

Revision as of 14:22, 13 October 2021

Naija

Etymology

From: English line

Pronunciation

  • laɪ̑n


Noun

  1. When person dey tell anoder person someting wey go make am get someting from di person.
    • Make I give oga line sey make e pay me half salary.  — (NSC_2021, I want to convince the boss to pay me half of my salary.)
  2. When person dey runz man/woman dey toast am sey make dem de.
    • Di guy just dey give di woman line since she no even look im side.  — (NSC_2021, The man has been trying to woo the lady since but she paid him no mind.)

Synonym

Translation

  • English: woo, to convince