line

Revision as of 17:52, 3 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English line

Pronunciation

  • laɪ̂n

Play Play

Noun

  1. Wetin dey happen wey be sey person dey tell anoder person someting wey go make am get someting from di person.
    • Make I give oga line sey make e pay me half salary.  — (I want to convince the boss to pay me half of my salary.)
  2. Wetin dey happen wey be sey person dey runs man/woman dey toast am sey make dem dey.
    • Di guy just dey give di woman line since she no even look im side.  — (The man has been trying to woo the lady since but she paid him no mind.)

Synonym

Translation

  • English: woo, to convince