liver

Revision as of 17:52, 3 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English liver

Pronunciation

  • lɪ́và

Play Play

Noun

  1. Sey person get mind to do someting wey strong.
    • Babe you get liver to dey do dis kind risky work.  — (Babe you are brave to engage in this type of risky work.)
  2. One organ wey de dey inside person belle.
    • No dey drink my friend if you no want make your liver spoil.  — (Stop drinking dear friend if you do not want to damage your liver.)

Related Forms

Synonyms

Translations

  • English: Liver, brave