Difference between revisions of "lock up"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: English ''lock'' and | + | From: English ''lock'' and ''up'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
*lóɔk ɔ̀p | *lóɔk ɔ̀p | ||
Line 15: | Line 15: | ||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
− | + | * [[up]] | |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
− | [[bone]] | + | * [[bone]] |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | *English: | + | * English: ''forgive, to stay mute, to keep one’s cool'' |
Revision as of 12:52, 25 November 2021
Naija
Etymology
From: English lock and up
Pronunciation
- lóɔk ɔ̀p
Verb phrase
- Make person keep quiet
- As I been ask you wey you no answer me, na im make me lock up. I no wan force you talk. — ( NSC_2021, When I asked you and you didn’t give me a reply, I kept quiet and decided not to bother you about it again. I have no intention of forcing you to talk.)
- Guy lock up! Na man you be. No dey too talk. — (NSC_2021, Guy keep your mouth shut. You’re a man so don’t talk too much.)
- Make person bone carry face comot for matter or something.
- She know say wetin she do no good but as for me I don lock up as she beg me. — (NSC_2021, She knew she was wrong but I have forgiven her since she apologized.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: forgive, to stay mute, to keep one’s cool