Difference between revisions of "lock up"

Line 8: Line 8:
  
===Verb phrase===
 
===Verb phrase===
* Make person keep quiet
+
* Make person keep quiet.
 
:* {{ux|dv| As I been ask you wey you no answer me, na im make me '''lock up'''. I no wan force you talk. |( NSC_2021, When I asked you and you didn’t give me a reply, I kept  quiet and decided not to bother you about it again. I have no intention of forcing you to talk.)}}
 
:* {{ux|dv| Guy '''lock up'''! Na man you be. No dey too talk. |(NSC_2021, Guy keep your mouth shut. You’re a man so don’t talk too much.)}}
 
:* {{ux|dv| Guy '''lock up'''! Na man you be. No dey too talk. |(NSC_2021, Guy keep your mouth shut. You’re a man so don’t talk too much.)}}

Revision as of 12:52, 25 November 2021

Naija

Etymology

From: English lock and up

Pronunciation

  • lóɔk ɔ̀p

Verb phrase

  • Make person keep quiet.
  • As I been ask you wey you no answer me, na im make me lock up. I no wan force you talk.  — ( NSC_2021, When I asked you and you didn’t give me a reply, I kept quiet and decided not to bother you about it again. I have no intention of forcing you to talk.)
  • Guy lock up! Na man you be. No dey too talk.  — (NSC_2021, Guy keep your mouth shut. You’re a man so don’t talk too much.)
  • Make person bone carry face comot for matter or something.
  • She know say wetin she do no good but as for me I don lock up as she beg me.  — (NSC_2021, She knew she was wrong but I have forgiven her since she apologized.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: forgive, to stay mute, to keep one’s cool