lock up
Naija
Etymology
From: English lock and ‘’up’’
Pronunciation
- lóɔk ɔ̀p
Verb phrase
- Make person keep quiet
- As I been ask you wey you no answer me, na im make me ‘’’lock up’’’. I no wan force you talk. — ( NSC_2021, When I asked you and you didn’t give me a reply, I kept quiet and decided not to bother you about it again. I have no intention of forcing you to talk.)
- Guy ‘’’lock up’’’! Na man you be. No dey too talk. — (NSC_2021, Guy keep your mouth shut. You’re a man so don’t talk too much.)
Make person bone carry face comot for matter or something.
- She know say wetin she do no good but as for me I don ‘’’lock up’’’ as she beg me. — (NSC_2021, She knew she was wrong but I have forgiven her since she apologized.)
Related forms
up
Synonym
Translation
- English: ‘’forgive, to stay mute, to keep one’s cool’’