Difference between revisions of "look"

Line 20: Line 20:
 
#Na sey person dey take [[eye]] see someting wey dey im front or wey dey .  
 
#Na sey person dey take [[eye]] see someting wey dey im front or wey dey .  
 
#:*{{ux|dv|'''Look''' my cloth. |(deuber__3577, Look at my cloth.)}}
 
#:*{{ux|dv|'''Look''' my cloth. |(deuber__3577, Look at my cloth.)}}
#:*{{ux|dv|'''Look''', I don pack my bag. |(deuber__5739, See, I have my bag packed.)}}
 
#:*{{ux|dv|So I dey '''look''' am, dey '''look''' am. |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__135, Then, I just kept staring at him.)}}
 
#:*{{ux|dv|So I dey '''look''' am, dey '''look''' am. |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__135, Then, I just kept staring at him.)}}
 
#Make person [[carry]] mind put ontop someting wey never happen
 
#Make person [[carry]] mind put ontop someting wey never happen
#:*{{ux|dv|Dey '''look''' eh, God go catch you! |(deuber__553, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Dey '''look''' eh, God go catch you! |(deuber__553, Just wait and see, you will meet nemesis.)}}
#:*{{ux|dv|You wan '''look''' fine, you wan wear better cloth, you wan… |(NST_cleaned__25598, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|'''Look''', I don pack my bag. |(deuber__5739, See, I have my bag packed.)}}
 +
#:*{{ux|dv|You wan '''look''' fine. |(NST_cleaned__25598, You want to look good.)}}
 
#Make person check someting
 
#Make person check someting
#:*{{ux|dv|Go '''look''' if your papa done bring out yam for afternoon”. |(katakata__1060, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Go '''look''' if your papa done bring out yam for afternoon. |(katakata__1060, Go and check whether your father has brought the yam out for the afternoon.)}}
#:*{{ux|dv|'''Look''' as Chief Omoniyi turn back di oder day. |(deuber__3600, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|'''Look''' as Chief Omoniyi turn back di oder day. |(deuber__3600, See how Chief Omoniyi )}}
 
#:*{{ux|dv|In fact deir friends go make am '''look''' like sey you no know what's up if you no dey cheat. |(IBA_03_Womanisers_MG__41, In fact, their friends will make it look like you don't know what's up if you don't cheat.)}}
 
#:*{{ux|dv|If na di sexual arousing kind of '''look''', di company need to dey against am. |(bbc__59651, __no translation__)}}
 
#:*{{ux|dv|For the other side of the wall as one turn to '''look''' be the shed wey goat dey sleep. |(katakata__517, __no translation__)}}
 
#:*{{ux|dv|Students no go dey allowed to browse social networks, instant messaging apps or '''look''' pornographic things. |(bbc__92470, __no translation__)}}
 
#:*{{ux|dv|Collar job na im everybody dey '''look''' for. |(NST_cleaned__25613, __no translation__)}}
 
#:*{{ux|dv|I tell you sey na house boy I dey '''look''' for, |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__165, Did I tell you I am looking a houseboy's job ?)}}
 
#:*{{ux|dv|'''Look''' now! |(deuber__4143, __no translation__)}}
 
#:*{{ux|dv|'''Look''' now! |(deuber__4143, __no translation__)}}
#:*{{ux|dv|go first '''look'''. |(NST_cleaned__41773, __no translation__)}}
+
 
#:*{{ux|dv|Authorities for di University of Zambia talk say, girls wey dey dress half-naked no dey gree di men student '''look''' dia book at all. |(bbc__18047, __no translation__)}}
 
#:*{{ux|dv|FIFA don always tok am say dem no go gree for anybodi or joinbodi to take one kain eye '''look''' anoda pesin, based on dia race, colour or religion. |(bbc__48274, __no translation__)}}
 
#:*{{ux|dv|FIFA don always tok am say dem no go gree for anybodi or joinbodi to take one kain eye '''look''' anoda pesin, based on dia race, colour or religion. |(bbc__48274, __no translation__)}}
 
#:*{{ux|dv|Di board wey won use second-eye to take '''look''' and decide weda, make de release dat South Africa athlete, Oscar Pistorius, wey kill ein girlfriend, from jail, Dem go meet on September 18, according by report. Di minister for Justice-mata for South Africa, dey block-block dis idea of dis early release of di athlete, wey dem suppose to don release since last Friday. |(ja102__1716, __no translation__)}}
 
Revision as of 14:02, 8 March 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English look

Pronunciation

  • lʊk

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 140
  • Frequency rank in NSC treebank: 105
  • Frequency in raw corpus: 2106
  • Frequency rank in raw corpus: 186

Verb

  1. Na sey person dey take eye see someting wey dey im front or wey dey .
    • Look my cloth.  — (deuber__3577, Look at my cloth.)
    • So I dey look am, dey look am.  — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__135, Then, I just kept staring at him.)
  2. Make person carry mind put ontop someting wey never happen
    • Dey look eh, God go catch you!  — (deuber__553, Just wait and see, you will meet nemesis.)
    • Look, I don pack my bag.  — (deuber__5739, See, I have my bag packed.)
    • You wan look fine.  — (NST_cleaned__25598, You want to look good.)
  3. Make person check someting
    • Go look if your papa done bring out yam for afternoon.  — (katakata__1060, Go and check whether your father has brought the yam out for the afternoon.)
    • Look as Chief Omoniyi turn back di oder day.  — (deuber__3600, See how Chief Omoniyi )
    • In fact deir friends go make am look like sey you no know what's up if you no dey cheat.  — (IBA_03_Womanisers_MG__41, In fact, their friends will make it look like you don't know what's up if you don't cheat.)
    • Look now!  — (deuber__4143, __no translation__)
    • FIFA don always tok am say dem no go gree for anybodi or joinbodi to take one kain eye look anoda pesin, based on dia race, colour or religion.  — (bbc__48274, __no translation__)
    • Di board wey won use second-eye to take look and decide weda, make de release dat South Africa athlete, Oscar Pistorius, wey kill ein girlfriend, from jail, Dem go meet on September 18, according by report. Di minister for Justice-mata for South Africa, dey block-block dis idea of dis early release of di athlete, wey dem suppose to don release since last Friday.  — (ja102__1716, __no translation__)
    • Ehen but look at, reason am now.  — (NST_cleaned__7895, __no translation__)
    • We go tok some of dia tori dem for hia and look how dem take report di tori dem.  — (bbc__18204, __no translation__)
    • Ehn anytime you enter dis hood XX just hala, look for Monday.  — (KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__182, Ehn, anytime you enter this hood XX, just call...look for Monday.)

Synonyms

Translations

  • English: look, pay attention, examine