look

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English look

Pronunciation

  • lʊk

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 140
  • Frequency rank in NSC treebank: 105
  • Frequency in raw corpus: 2106
  • Frequency rank in raw corpus: 186

Verb

  1. Na sey person dey take eye see someting wey dey im front or wey dey .
    • Look my cloth.  — (deuber__3577, Look at my cloth.)
    • Look, I don pack my bag.  — (deuber__5739, See, I have my bag packed.)
    • So I dey look am, dey look am.  — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__135, Then, I just kept staring at him.)
    Make person carry mind put ontop someting wey never happen
    • Dey look eh, God go catch you!  — (deuber__553, __no translation__)
    • You wan look fine, you wan wear better cloth, you wan…  — (NST_cleaned__25598, __no translation__)
  2. Make person check someting
    • Go look if your papa done bring out yam for afternoon”.  — (katakata__1060, __no translation__)
    • Look as Chief Omoniyi turn back di oder day.  — (deuber__3600, __no translation__)
    • In fact deir friends go make am look like sey you no know what's up if you no dey cheat.  — (IBA_03_Womanisers_MG__41, In fact, their friends will make it look like you don't know what's up if you don't cheat.)
    If na di sexual arousing kind of look, di company need to dey against am.  — (bbc__59651, __no translation__)
    For the other side of the wall as one turn to look be the shed wey goat dey sleep.  — (katakata__517, __no translation__)
    Students no go dey allowed to browse social networks, instant messaging apps or look pornographic things.  — (bbc__92470, __no translation__)
    Collar job na im everybody dey look for.  — (NST_cleaned__25613, __no translation__)
    I tell you sey na house boy I dey look for,  — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__165, Did I tell you I am looking a houseboy's job ?)
    Look now!  — (deuber__4143, __no translation__)
    go first look.  — (NST_cleaned__41773, __no translation__)
    Authorities for di University of Zambia talk say, girls wey dey dress half-naked no dey gree di men student look dia book at all.  — (bbc__18047, __no translation__)
    FIFA don always tok am say dem no go gree for anybodi or joinbodi to take one kain eye look anoda pesin, based on dia race, colour or religion.  — (bbc__48274, __no translation__)
    Di board wey won use second-eye to take look and decide weda, make de release dat South Africa athlete, Oscar Pistorius, wey kill ein girlfriend, from jail, Dem go meet on September 18, according by report. Di minister for Justice-mata for South Africa, dey block-block dis idea of dis early release of di athlete, wey dem suppose to don release since last Friday.  — (ja102__1716, __no translation__)
    Ehen but look at, reason am now.  — (NST_cleaned__7895, __no translation__)
    We go tok some of dia tori dem for hia and look how dem take report di tori dem.  — (bbc__18204, __no translation__)
    Ehn anytime you enter dis hood XX just hala, look for Monday.  — (KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__182, Ehn, anytime you enter this hood XX, just call...look for Monday.)

Synonyms

Translations

  • English: look, pay attention, examine