lose

Revision as of 17:26, 5 February 2021 by 154.66.35.228 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English lose.

Pronunciation

  • lûz


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 5
  • Frequency rank in NSC treebank: 1160
  • Frequency in raw corpus: 686
  • Frequency rank in raw corpus: 496


Verb

  • Make someting get lost, or make e no grip well.


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    1. Di goat lose imsef, con run enter road. 2. E don lose.  — no translation
  1. Lose husband, lose pikin.  — (NST_cleaned__6168, __no translation__)
    Funny ways some people take lose dia job  — (bbc__53301, __no translation__)
  2. mark-obj (frequency:23)
    E no easy to lose your leg or hand.  — (bbc__44936, __no translation__)
    No need for anybody to lose dia life.  — (bbc__22115, __no translation__)
  3. nsubj-obj (frequency:23)
    E lose di head.  — (BEN_32_I-Don-Tire-For-All-Dese-Boys_DG__131, He lost his head.)
    She lose evritin wen wata cari her house go for Gundu.  — (bbc__60861, __no translation__)
  4. mark-nsubj (frequency:12)
    M - Team dey get 3 points if dem win, 1 point if na draw and 0 if dem lose.  — (bbc__64388, __no translation__)
    Nigeria don comot for Women's World Cup afta dem lose quarter final How di FIFA ranking dey work?  — (bbc__73527, __no translation__)
  5. aux-obj (frequency:9)
    Pipo wey dem keep for di centre dey lose all energy, Im add.  — (bbc__58100, __no translation__)
    Because as we dey take dey forget di language, na so we dey take dey forget our culture, and na so we dey take dey lose our value.  — (NST_cleaned__11962, __no translation__)
  6. - (frequency:8)
    Lose  — (bbc__64286, __no translation__)
    lose  — (bbc__102509, __no translation__)
  7. nsubj (frequency:8)
    Oga Kamara don congratulate im rival but im neva gree accept say im lose.  — (bbc__76692, __no translation__)
    Four things na: Who let am come die for us, why e let am come, wetin e lose, and wetin the death do for our body.  — (jw__12635, __no translation__)
  8. mark (frequency:7)
    BBC Sport Why Super Falcons need Cameroon to lose  — (bbc__18595, __no translation__)
    Odinga, the candidate wey lose, say NASA go expose President Kenyatta;  — (bbc__76262, __no translation__)
  9. cc-obj (frequency:6)
    ‘Wetin man go get if e gain the whole world and lose im life?  — (jw__49391, __no translation__)
    Person talk am sey King Saul for Bible, e tall, e lanky, e slim, e fine, but e lose di crown,  — (BEN_32_I-Don-Tire-For-All-Dese-Boys_DG__125, Someone said it that King Saul in the Bible, he was tall, he was lanky, he was slim, he was handsome. But he lost the crown. #)
  10. aux-nsubj (frequency:6)
    Now, I see wetin I don lose, im papa tok.  — (bbc__3217, __no translation__)
    l dey greet you sorry for wetin you don lose.  — (bbc__65503, __no translation__)
  11. cc (frequency:4)
    STR/Getty Di Super Eagles team wey win Sudan for semi-finals of CHAN 2018 Make we no dey look whether dem win or lose.  — (bbc__86427, __no translation__)
    Nothing dey for dis match except pride, as Egypt don already qualify for di World Cup and win or lose, Ghana no dey go anywhere.  — (bbc__75538, __no translation__)
  12. obl:arg (frequency:4)
    Make we talk about how e take lose for war and come die.  — (jw__35260, __no translation__)
    Dat na wetin one fan tok about Thierry Henry afta im team lose to Club Brugge.  — (bbc__27034, __no translation__)
  13. aux (frequency:3)
    Whether na government or na di AFN get di blame, na Nigeria dey lose.  — (bbc__99905, __no translation__)
    How to be di 'Total Man' by Covenant University Graduate wey sue Oxford University for 2:1 degree don lose  — (bbc__78284, __no translation__)
  14. advcl-obj (frequency:3)
    Dis one dey make DisCos lose watts of electricity before e go reach wia e suppose go.  — (bbc__103067, __no translation__)
    To collect maternity leave from work place fit make her lose her work because she no get marriage certificate.  — (bbc__94202, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • loose 0.83 110, win 0.72 3213, kolobi 0.70 233, lost 0.70 159, score 0.67 1191, concede 0.66 10, leave 0.63 1444, beat 0.62 932, qualify 0.61 442

Antonyms

  • loose 0.83 110, win 0.72 3213, kolobi 0.70 233, lost 0.70 159, score 0.67 1191, concede 0.66 10, leave 0.63 1444, beat 0.62 932, qualify 0.61 442

Translations

  • English: lossen,slack, slacken