lose

Naija

Etymology

From: English lose.

Pronunciation

  • lûz


Verb

  1. Make someting wey be person own comot for person hand without sey di person want make e comot.
    She lose evritin wen wata cari her house go for Gundu.  — (bbc__60861. She lost all she owned when flood swept her house away.)
    • Di goat lose imsef, con run enter road.  — (The goat escaped and found itself on the road.)
    • Funny ways some people take lose dia job  — (bbc__53301, The funny ways through which some lost their jobs.)
    l dey greet you sorry for wetin you don lose.  — (bbc__65503, I sympathize with you over your loss.)
  2. Make person die.
    • Lose husband, lose pikin.  — (NST_cleaned__6168, Lost the husband and lost the child.)
    • When woman lose im husband for my place, she dey cut all im hair comot  — (NSC_2021, When a woman's husband dies, she is made to shave off all her hair by tradition.)
    • No need for anybody to lose dia life.  — (bbc__22115, Its not necessary to die.)
  3. Na Make dem cut someting comot.
    • E no easy to lose your leg or hand.  — (bbc__44936, It is not easy for one's hand and leg to be cut off.)


Related forms

Synonyms

Translations

  • English: out of control, slack