lukinglass

Naija

Etymology

From English looking glass

Pronunciation

  • lùkìŋglâs

Play Play

Noun

  • Someting wey dey give picture of anoder ting.
  • Na lukinglas.  — (It is a mirror.)
  • Im dey watch di guy wit im lukinglas.  — (He was watching the guy through his mirror.)


Synonyms

Translations

  • English: mirror