lukinglass

Naija

Etymology

From English looking glass

Pronunciation

  • lùkìŋglâs

Play Play

Definition

Someting wey dey give picture of anoder ting.

Noun

  1. Na lukinglas.  — Egbokhare_2020, It is a mirror
  2. Im dey watch di guy wit im lukinglas.  — NSC_Tella_2020, He was watching the guy through his mirror


Synonyms

Translations

  • English: mirror- something that shows picture.