lukinglass

Naija

Etymology

From English looking glass

Pronunciation

  • lùkìŋglâs

Play Play

Noun

  • Someting wey dey give picture of anoder ting.
  • Na lukinglas.  — Egbokhare_2020, It is a mirror
  • Im dey watch di guy wit im lukinglas.  — NSC_Tella_2020, He was watching the guy through his mirror


Synonyms

Translations

  • English: mirror