make

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English make

Pronunciation

  • mêk

Play Play

Auxiliary

  • Word wey de dey use talk sey matter go be.
  • Na im make Sanchez no wan stay.  — (PRT_03_Football_DG__200, That is why Sanchez does not want stay.)
  • Wetin go make you reason sey na you dem go pick.  — (What convinced you that you will be selected.)
  • I say make you come you dey ask me why you go come. Na me born you or na you born me?  — (I said you should come and you are asking why you should come? Was it you who gave birth me or was it me who gave birth to you?)


Translations

  • English: let

Verb

  1. As person de take do something.
    • Im sabi how dem make suya.  — (He knows how to prepare suya.)
    • So dis are di things dat make shawarma.  — (LAG_27_Shawarma_MG__27, So these are the things we use to make shawarma.)
  2. As e be sey person don get money.
    • Di guy don make am.  — (The guy has become successful.)
    • You go fit still make am. Still dey try.  — (You can still make it. Keep trying.)


Related forms

Translations

  • English: let, do, succeed