Difference between revisions of "make"

Line 13: Line 13:
 
===Auxiliary===
 
===Auxiliary===
 
* Word wey de dey use sey matter go be.
 
* Word wey de dey use sey matter go be.
#{{ux|dv|No be like dat, but I still dey tink sey '''make''' I… |(IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__185, It's not like that, but I am still thinking that I should do...)}}
+
:*{{ux|dv|No be like dat, but I still dey tink sey '''make''' I… |(IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__185, It's not like that, but I am still thinking that I should do...)}}
#{{ux|dv|Na im '''make''' Sanchez no wan stay. |(PRT_03_Football_DG__200, That is why Sanchez does not want stay.)}}
+
:* {{ux|dv|Na im '''make''' Sanchez no wan stay. |(PRT_03_Football_DG__200, That is why Sanchez does not want stay.)}}
  
  

Revision as of 21:53, 1 December 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English make

Pronunciation

  • mêk

Play Play


Auxiliary

  • Word wey de dey use sey matter go be.
  • No be like dat, but I still dey tink sey make I…  — (IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__185, It's not like that, but I am still thinking that I should do...)
  • Na im make Sanchez no wan stay.  — (PRT_03_Football_DG__200, That is why Sanchez does not want stay.)


Translations

  • English: let

Verb

  1. As person de take do something.
    • Im sabi how dem make suya.  — (NSC_Tella_2021, He knows how to prepare suya.)
    • So dis are di things dat make shawarma.  — (LAG_27_Shawarma_MG__27, So these are the things we use to make shawarma.)
  2. As e be sey person don get money
    • Di guy don make it .  — (NSC_Tella_2021, The guy has become successful.)


Related forms

Translations

  • English: let, do, succeed