Difference between revisions of "make"

 
(12 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 9: Line 9:
 
<sm2>Pcm-ng-make.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-make.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-make.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-make.m.ogg</sm2>
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 751
 
* Frequency rank in NSC treebank: 29
 
* Frequency in raw corpus: 24928
 
* Frequency rank in raw corpus: 17
 
 
  
 
===Auxiliary===
 
===Auxiliary===
#Jussive as in English ''let''
+
* Word wey de dey use talk sey matter go be.
#:* {{ux|dv|No be like dat, but I still dey tink sey '''make''' I… |(IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__185, It's not like that, but I am still thinking that I should do...)}}
+
:* {{ux|dv|Na im '''make''' Sanchez no wan stay. |(PRT_03_Football_DG__200, That is why Sanchez does not want stay.)}}
#:* {{ux|dv|Na im '''make''' Sanchez no wan stay. |(PRT_03_Football_DG__200, That is why Sanchez does not want stay.)}}
+
:* {{ux|dv|Wetin go '''make''' you reason sey na you dem go pick.|(What convinced you that you will be selected.)}}
 +
:* {{ux|dv|I say '''make''' you come you dey ask me why you go come. Na me born you or na you born me?|(I said you should come and you are asking why you should come? Was it you who gave birth me or was it me who gave birth to you?)}}
  
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''let''
 
* English: ''let''
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
#Make person do someting.
+
# As person de take do something.
#:*{{ux|dv|Im sabi how dem '''make''' suya. |(NSC_Tella_2021, He knows how to prepare suya.)}}
+
#:*{{ux|dv|Im sabi how dem '''make''' suya. |(He knows how to prepare suya.)}}
#:* {{ux|dv|So dis are di things dat '''make''' shawarma. |(LAG_27_Shawarma_MG__27, So these are the things we use to make shawarma.)}}
+
#:* {{ux|dv|So dis are di things dat '''make''' shawarma.|(LAG_27_Shawarma_MG__27, So these are the things we use to make shawarma.)}}
#Make person become successful.
+
# As e be sey person don get money.
#:*{{ux|dv|Di guy don '''make''' it . |(NSC_Tella_2021, The guy has become successful.)}}
+
#:*{{ux|dv|Di guy don '''make''' am. |(The guy has become successful.)}}
 
+
#:*{{ux|dv| You go fit still '''make''' am. Still dey try.|(You can still make it. Keep trying.)}}
  
  
Line 41: Line 33:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''let, do, successful''
+
* English: ''let, do, succeed''

Latest revision as of 15:42, 6 March 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English make

Pronunciation

  • mêk

Play Play

Auxiliary

  • Word wey de dey use talk sey matter go be.
  • Na im make Sanchez no wan stay.  — (PRT_03_Football_DG__200, That is why Sanchez does not want stay.)
  • Wetin go make you reason sey na you dem go pick.  — (What convinced you that you will be selected.)
  • I say make you come you dey ask me why you go come. Na me born you or na you born me?  — (I said you should come and you are asking why you should come? Was it you who gave birth me or was it me who gave birth to you?)


Translations

  • English: let

Verb

  1. As person de take do something.
    • Im sabi how dem make suya.  — (He knows how to prepare suya.)
    • So dis are di things dat make shawarma.  — (LAG_27_Shawarma_MG__27, So these are the things we use to make shawarma.)
  2. As e be sey person don get money.
    • Di guy don make am.  — (The guy has become successful.)
    • You go fit still make am. Still dey try.  — (You can still make it. Keep trying.)


Related forms

Translations

  • English: let, do, succeed