Difference between revisions of "make"

Line 9: Line 9:
 
<sm2>Pcm-ng-make.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-make.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-make.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-make.m.ogg</sm2>
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 751
 
* Frequency rank in NSC treebank: 29
 
* Frequency in raw corpus: 24928
 
* Frequency rank in raw corpus: 17
 
  
  
 
===Auxiliary===
 
===Auxiliary===
* Jussive as in English ''let''
+
* Word wey de dey use sey matter go be.
 
#{{ux|dv|No be like dat, but I still dey tink sey '''make''' I… |(IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__185, It's not like that, but I am still thinking that I should do...)}}
 
#{{ux|dv|No be like dat, but I still dey tink sey '''make''' I… |(IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__185, It's not like that, but I am still thinking that I should do...)}}
 
#{{ux|dv|Na im '''make''' Sanchez no wan stay. |(PRT_03_Football_DG__200, That is why Sanchez does not want stay.)}}
 
#{{ux|dv|Na im '''make''' Sanchez no wan stay. |(PRT_03_Football_DG__200, That is why Sanchez does not want stay.)}}
Line 27: Line 21:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
#Make person do someting.
+
# As person de take do something.
 
#:*{{ux|dv|Im sabi how dem '''make''' suya. |(NSC_Tella_2021, He knows how to prepare suya.)}}
 
#:*{{ux|dv|Im sabi how dem '''make''' suya. |(NSC_Tella_2021, He knows how to prepare suya.)}}
 
#:* {{ux|dv|So dis are di things dat '''make''' shawarma. |(LAG_27_Shawarma_MG__27, So these are the things we use to make shawarma.)}}
 
#:* {{ux|dv|So dis are di things dat '''make''' shawarma. |(LAG_27_Shawarma_MG__27, So these are the things we use to make shawarma.)}}
#Make person become successful.
+
# As e be sey person don get money
 
#:*{{ux|dv|Di guy don '''make''' it . |(NSC_Tella_2021, The guy has become successful.)}}
 
#:*{{ux|dv|Di guy don '''make''' it . |(NSC_Tella_2021, The guy has become successful.)}}
  
Line 39: Line 33:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''let, do, successful''
+
* English: ''let, do, succeed''

Revision as of 21:19, 1 December 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English make

Pronunciation

  • mêk

Play Play


Auxiliary

  • Word wey de dey use sey matter go be.
  1. No be like dat, but I still dey tink sey make I…  — (IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__185, It's not like that, but I am still thinking that I should do...)
  2. Na im make Sanchez no wan stay.  — (PRT_03_Football_DG__200, That is why Sanchez does not want stay.)


Translations

  • English: let

Verb

  1. As person de take do something.
    • Im sabi how dem make suya.  — (NSC_Tella_2021, He knows how to prepare suya.)
    • So dis are di things dat make shawarma.  — (LAG_27_Shawarma_MG__27, So these are the things we use to make shawarma.)
  2. As e be sey person don get money
    • Di guy don make it .  — (NSC_Tella_2021, The guy has become successful.)


Related forms

Translations

  • English: let, do, succeed