make
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English make
Pronunciation
- mêk
Auxiliary
- Word wey de dey use sey matter go be.
- Na im make Sanchez no wan stay. — (PRT_03_Football_DG__200, That is why Sanchez does not want stay.)
- Wetin go make you reason sey na you dem go pick. — (What convinced you that you will be selected.)
- I say make you come you dey ask me why you go come. Na me born you or na you born me? — (I said you should come and you are asking why you should come? Was it you who gave birth me or was it me who gave birth to you?)
Translations
- English: let
Verb
- As person de take do something.
- Im sabi how dem make suya. — (He knows how to prepare suya.)
- So dis are di things dat make shawarma. — (LAG_27_Shawarma_MG__27, So these are the things we use to make shawarma.)
- As e be sey person don get money.
- Di guy don make am. — (The guy has become successful.)
- You go fit still make am. Still dey try. — (You can still make it. Keep trying.)
Related forms
Translations
- English: let, do, succeed