make
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English make
Pronunciation
- mêk
Auxiliary
- Word wey de dey use sey matter go be.
- No be like dat, but I still dey tink sey make I… — (IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__185, It's not like that, but I am still thinking that I should do...)
- Na im make Sanchez no wan stay. — (PRT_03_Football_DG__200, That is why Sanchez does not want stay.)
Translations
- English: let
Verb
- As person de take do something.
- Im sabi how dem make suya. — (NSC_Tella_2021, He knows how to prepare suya.)
- So dis are di things dat make shawarma. — (LAG_27_Shawarma_MG__27, So these are the things we use to make shawarma.)
- As e be sey person don get money
- Di guy don make it . — (NSC_Tella_2021, The guy has become successful.)
Related forms
Translations
- English: let, do, succeed