Difference between revisions of "malu"
Line 18: | Line 18: | ||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
− | * [[malu malu]] | + | * [[malu malu]], [[nama nama]] |
===Synonym=== | ===Synonym=== |
Revision as of 18:22, 23 October 2020
Naija
Etymology
From: Samoan malu
Pronunciation
- Màlû
Definition
Name wey de dey call cow.
Noun
- Name for cow
- All di malu die after dem chop di cassava wey farmers poison. — (NSC_Odirin_2020, All the cows died after they ate the cassava poisoned by farmers.)
- Name wey de dey call person wey no get sense.
- Na so person dey drive motor anyhow? Malu! — (NSC_Odirin 2020, Is that how someone drives a car recklessly? Cow!)
Related forms
Synonym
Translations
English: Cow, Daft