malu

Revision as of 17:32, 4 December 2020 by 160.152.225.21 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: Samoan malu

Pronunciation

  • Màlû

Play Play

Noun

  1. Na di name wey de dey call cow.
    • All di malu die after dem chop di cassava wey farmers poison.  — (NSC_Odirin_2020, All the cows died after they ate the cassava poisoned by farmers.)
  2. Name wey de dey call person wey no get sense.
    • Na so person dey drive motor anyhow? Malu!  — (NSC_Odirin 2020, Is that how someone drives a car recklessly? Cow!)

Related forms

Synonym

Cow

Translations

English: Cow, Daft