man life

Naija

Alternative form

Etymology

  • From: English man's life

Pronunciation

  • mânláìf

Play Play

Noun

  • Di way person dey do con dey hustle.
  • man life no just easy.  — (JOS_24_Football_M__29, The life of a man is not just easy.)
  • Some people dey wey de no reason sey man life make sense pass animal own.  — (There are people who do not think that human existence is any different from an animal's.)

Translation

  • English: life of a man, existence