man life
Naija
Alternative form
Etymology
- From: English man's life
Pronunciation
- mânláìf
Noun
- Di way person dey do con dey hustle.
- man life no just easy. — (JOS_24_Football_M__29, Man's life is not just easy.)
- Some people dey wey de no reason sey man life make sense pass animal own. — (NSC_2021, There are people who do not think that human existence is any different from an animal's.)
Translation
- English: life of a man, existence