Difference between revisions of "match"

Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 +
mât͡ʃ
 +
 
<sm2>pcm-ng-match.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>pcm-ng-match.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>pcm-ng-match.m.ogg</sm2>
 
<sm2>pcm-ng-match.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Na de month wey be de third for inside calender and e follow febuary.
+
* Wetin people or teams dey do wey be sey de fit win
:* {{ux|dv|Na for '''March''' dem born me |( NSC_Legbeti_2021. I was born in the month of March. )}}
+
:* {{ux|dv| na { when match don finish |c person don go collect noise for one viewing center wey you go dey fear sey [ something fit happen ] } >+ na im de dey bring light. |(M_JOS_24_Football, It's when the match over and one has endured the noise from the viewing centre afraid of what could go wrong that they'll restore power supply.)}}
:* {{ux|dv|I dey pray make I get my promotion for inside '''March'''|( NSC_Legbeti_2021. I pray my promotion arrives in the month of March. )}}
+
:* {{ux|dv| No be sey I doubt una o, but una no ready for dis match wey una want play so. |(NSC_2021, It is not I doubt you, but you all are not ready for this match you want to play.)}}
  
===Verb===
 
# Na make person waka like say e no get wetin im dey do.
 
#:* {{ux|dv|Dis one wey you dey '''march... up and down like dis, hope noting? '''March''' dem born me |( NSC_Legbeti_2021. I was born in the month of March. )}}
 
#:* {{ux|dv|See as dem dey waka, dey '''March''' up and down like who no get work. |( NSC_Legbeti_2021. Look at them wondering about aimlessly.)}}
 
#:* {{ux|dv|I no fit join you to just dey '''March''' go people house anyhow I beg |( NSC_Legbeti_2021. I refuse to join you in accosting people at their homes anyhow please.)}}
 
# Na soldier dem way where dem go change waka to quick one wey get pattern.
 
#:* {{ux|dv|I dey always like to go look how soldiers take dey '''March''' anytime new government dey enter. |( NSC_Legbeti_2021. I love watching soldiers parade at the swearing in of a new administration.)}}
 
#:* {{ux|dv|Na since I see soilder dem dey'''March''' for Tinubu Square I don pray make i fit be soldier one day.|( NSC_Legbeti_2021. I became interested in becoming a military personnel from the day I witnessed their marching parade at Tinubu Square.)}}
 
  
====Synonym====
+
====Translation====
* [[parade]]
+
* English: ''match''
  
 +
===Verb===
 +
* Make someting and someting dey alright.
 +
:* {{ux|dv| You and dat your woman, una '''match'''. |(NSC_2021, You and your wife are a perfect match.)}}
 +
====Synonyms=====
 +
[[fit]]
 
====Translation====
 
====Translation====
* English: ''Third month of the year'', ''soldiers formal movement motion''
+
* English: ''match''

Revision as of 20:52, 2 August 2021

Naija

Etymology

Pronunciation

mât͡ʃ

Play Play

Noun

  • Wetin people or teams dey do wey be sey de fit win
  • na { when match don finish  — c person don go collect noise for one viewing center wey you go dey fear sey [ something fit happen ] } >+ na im de dey bring light.
  • No be sey I doubt una o, but una no ready for dis match wey una want play so.  — (NSC_2021, It is not I doubt you, but you all are not ready for this match you want to play.)


Translation

  • English: match

Verb

  • Make someting and someting dey alright.
  • You and dat your woman, una match.  — (NSC_2021, You and your wife are a perfect match.)

Synonyms=

fit

Translation

  • English: match