Difference between revisions of "match"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
* Wetin people or teams dey do wey be sey de fit win. | * Wetin people or teams dey do wey be sey de fit win. | ||
:* {{ux|dv| Na when '''match''' don finish person don go collect noise for one viewing center wey you go dey fear sey something fit happen na im de dey bring light.|(M_JOS_24_Football, It's when the match is over and one has endured the noise from the viewing center afraid of what could go wrong that they'll restore power supply.)}} | :* {{ux|dv| Na when '''match''' don finish person don go collect noise for one viewing center wey you go dey fear sey something fit happen na im de dey bring light.|(M_JOS_24_Football, It's when the match is over and one has endured the noise from the viewing center afraid of what could go wrong that they'll restore power supply.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| No be sey I doubt una o, but una no ready for dis match wey una want play so. |( | + | :* {{ux|dv| No be sey I doubt una o, but una no ready for dis match wey una want play so. |(It is not that I doubt you, but you all are not ready for this match you want to play.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''match'' | * English: ''match'' |
Revision as of 18:56, 3 June 2023
Naija
Etymology
From: English match
Pronunciation
- mât͡ʃ
Noun
- Wetin people or teams dey do wey be sey de fit win.
- Na when match don finish person don go collect noise for one viewing center wey you go dey fear sey something fit happen na im de dey bring light. — (M_JOS_24_Football, It's when the match is over and one has endured the noise from the viewing center afraid of what could go wrong that they'll restore power supply.)
- No be sey I doubt una o, but una no ready for dis match wey una want play so. — (It is not that I doubt you, but you all are not ready for this match you want to play.)
Translation
- English: match
Verb
- Make someting and someting dey alright.
- You and dat your woman, una match. — (NSC_2021, You and your wife are a perfect match.)
Synonyms
Translation
- English: match