Difference between revisions of "match"

 
(2 intermediate revisions by the same user not shown)
Line 8: Line 8:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Wetin people or teams dey do wey be sey de fit win.
+
* Wetin people or teams dey do wey be sey one of di people or team  fit win.
 
:* {{ux|dv| Na when '''match''' don finish person don go collect noise for one viewing center wey you go dey fear sey something fit happen na im de dey bring light.|(M_JOS_24_Football, It's when the match is over and one has endured the noise from the viewing center afraid of what could go wrong that they'll restore power supply.)}}
 
:* {{ux|dv| Na when '''match''' don finish person don go collect noise for one viewing center wey you go dey fear sey something fit happen na im de dey bring light.|(M_JOS_24_Football, It's when the match is over and one has endured the noise from the viewing center afraid of what could go wrong that they'll restore power supply.)}}
:* {{ux|dv| No be sey I doubt una o, but una no ready for dis match wey una want play so. |(NSC_2021, It is not that I doubt you, but you all are not ready for this match you want to play.)}}
+
:* {{ux|dv| No be sey I doubt una o, but una no ready for dis match wey una want play so. |(It is not that I doubt you, but you all are not ready for this match you want to play.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''match''
 
* English: ''match''
Line 16: Line 16:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make someting and someting dey alright.
 
* Make someting and someting dey alright.
:* {{ux|dv| You and dat your woman, una '''match'''. |(NSC_2021, You and your wife are a perfect match.)}}
+
:* {{ux|dv| You and dat your woman, una '''match'''. |(You and your wife are a perfect match.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[fit]]
 
* [[fit]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''match''
 
* English: ''match''

Latest revision as of 16:24, 6 March 2024

Naija

Etymology

From: English match

Pronunciation

  • mât͡ʃ

Play Play

Noun

  • Wetin people or teams dey do wey be sey one of di people or team fit win.
  • Na when match don finish person don go collect noise for one viewing center wey you go dey fear sey something fit happen na im de dey bring light.  — (M_JOS_24_Football, It's when the match is over and one has endured the noise from the viewing center afraid of what could go wrong that they'll restore power supply.)
  • No be sey I doubt una o, but una no ready for dis match wey una want play so.  — (It is not that I doubt you, but you all are not ready for this match you want to play.)

Translation

  • English: match

Verb

  • Make someting and someting dey alright.
  • You and dat your woman, una match.  — (You and your wife are a perfect match.)

Synonyms

Translation

  • English: match