match

Naija

Etymology

Pronunciation

mât͡ʃ

Play Play

Noun

  • Wetin people or teams dey do wey be sey de fit win
  • na { when match don finish  — c person don go collect noise for one viewing center wey you go dey fear sey [ something fit happen ] } >+ na im de dey bring light.
  • No be sey I doubt una o, but una no ready for dis match wey una want play so.  — (NSC_2021, It is not I doubt you, but you all are not ready for this match you want to play.)


Translation

  • English: match

Verb

  • Make someting and someting dey alright.
  • You and dat your woman, una match.  — (NSC_2021, You and your wife are a perfect match.)

Synonyms

fit

Translation

  • English: match