match

Revision as of 14:18, 14 December 2021 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English match

Pronunciation

  • mât͡ʃ

Play Play

Noun

  • Wetin people or teams dey do wey be sey de fit win.
  • na when match don finish  — c person don go collect noise for one viewing center wey you go dey fear sey something fit happen na im de dey bring light.
  • No be sey I doubt una o, but una no ready for dis match wey una want play so.  — (NSC_2021, It is not that I doubt you, but you all are not ready for this match you want to play.)

Translation

  • English: match

Verb

  • Make someting and someting dey alright.
  • You and dat your woman, una match.  — (NSC_2021, You and your wife are a perfect match.)

Synonyms

Translation

  • English: match