material

Naija

Etymology

  • From: English material

Pronunciation

màtɪ́rɪ̀à Play Play

Noun

  1. Someting wey de dey use dey make cloth.
    • Use material wey go let you do di style well.  — (Use a material that will ensure the style comes out well.)
    • Di material wey I get for house don too much.  — (The materials I have at home are too much.)
  2. Person wey wey dey do well, wey good for someting.
    • Dat girl na better material. E go di Abuja go give all di people dere better gap. Small pikin wey im head dey hot for maths.  — (That girl is a huge prospect. She went to Abuja and set a record. Small girl who is excellent at mathematics.)
    • Una get material for una village naw. Many people for una side dey work offshore naw.  — (You have prominent people in your village. Many people from your village work offshore.)

Related forms

wife material

Translation

  • English: fabric, material, prospect, advantageous