Difference between revisions of "material"
(→Noun) |
|||
Line 18: | Line 18: | ||
[[wife material]] | [[wife material]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | * English: ''material'', ''prospect'', ''advantageous'' | + | * English: ''fabric, material'', ''prospect'', ''advantageous'' |
Latest revision as of 16:37, 6 March 2024
Naija
Etymology
- From: English material
Pronunciation
Noun
- Someting wey de dey use dey make cloth.
- Use material wey go let you do di style well. — (Use a material that will ensure the style comes out well.)
- Di material wey I get for house don too much. — (The materials I have at home are too much.)
- Person wey wey dey do well, wey good for someting.
- Dat girl na better material. E go di Abuja go give all di people dere better gap. Small pikin wey im head dey hot for maths. — (That girl is a huge prospect. She went to Abuja and set a record. Small girl who is excellent at mathematics.)
- Una get material for una village naw. Many people for una side dey work offshore naw. — (You have prominent people in your village. Many people from your village work offshore.)
Related forms
Translation
- English: fabric, material, prospect, advantageous