Difference between revisions of "matter"

 
(6 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 6: Line 6:
 
From English:  ''matter''
 
From English:  ''matter''
  
===Pronunciation===
+
===Pronunciation1===
 
* màtá
 
* màtá
 
<sm2>Pcm-ng-matter.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-matter.f.ogg</sm2>  
Line 17: Line 17:
 
# Case wey be sey e dey court.
 
# Case wey be sey e dey court.
 
#: {{ux|dv|Judge di '''matter'''? |(IBA_42_Barrabas_DG__84, Judge the case ?)}}
 
#: {{ux|dv|Judge di '''matter'''? |(IBA_42_Barrabas_DG__84, Judge the case ?)}}
#: {{ux|dv|Hey '''matter''' don finish. |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__224, Hey ! The case has been closed !)}}
+
#: {{ux|dv|Hey '''matter''' don finish. |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__224, Hey ! The case has been closed!)}}
# Wetin no be small ting
+
# Wetin no be small ting.
#: {{ux|dv| O boy, landlord come today? Na '''matter''' be dat o | (NSC_Emeka_2020, Boy, the landlord came today, that's a serious issue)}}
+
#: {{ux|dv| O boy, landlord come today? Na '''matter''' be dat o.| (Boy, the landlord came today, that's a serious issue.)}}
  
  
Line 29: Line 29:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''issue''
 
* English: ''issue''
 +
 +
===Pronunciation2===
 +
* mátà
 +
<sm2>Pcm-ng-matter2.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-matter2.m.ogg</sm2>
  
 
===Verb===
 
===Verb===
 +
 
* Make someting dey important.
 
* Make someting dey important.
:* {{ux|dv|Papa or mama, or where e '''matter''', di person wey law chose to care for di pikin, get di main work to train di pikin make e grow wellwell. |(Child Rights Act, Father or mother, or where it is concerned, the person that the law has chosen to take care of the child, has the main work to train the child to grow properly)}}
+
:* {{ux|dv|Papa or mama, or where e '''matter''', di person wey law chose to care for di pikin, get di main work to train di pikin make e grow wellwell. |(Child Rights Act, Father or mother, or where it is concerned, the person that the law has chosen to take care of the child, has the main work to train the child to grow properly.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''matter''
 
* English: ''matter''

Latest revision as of 18:59, 3 June 2023

Naija

Alternative forms

mata

Etymology

From English: matter

Pronunciation1

  • màtá

Play Play

Noun

  1. Wetin be sey na im dem dey talk.
    Na im be di koko of di matter.  — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__163, That's the crux of the matter.)
    City officials don say di rescue and clean up matter fit take up to two weeks, and dem expect plenty rain to fall for three more days from Louisiana and Kentucky.  — (bbc__25707, Officials have said that the rescue and clean up matter may take up to two weeks, and they expect a lot of rain for three more days in Louisiana and Kentucky)
  2. Case wey be sey e dey court.
    Judge di matter?  — (IBA_42_Barrabas_DG__84, Judge the case ?)
    Hey matter don finish.  — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__224, Hey ! The case has been closed!)
  3. Wetin no be small ting.
    O boy, landlord come today? Na matter be dat o.  —  (Boy, the landlord came today, that's a serious issue.)


Synonyms


Translations

  • English: issue

Pronunciation2

  • mátà


Verb

  • Make someting dey important.
  • Papa or mama, or where e matter, di person wey law chose to care for di pikin, get di main work to train di pikin make e grow wellwell.  — (Child Rights Act, Father or mother, or where it is concerned, the person that the law has chosen to take care of the child, has the main work to train the child to grow properly.)

Translations

  • English: matter