Difference between revisions of "matter"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 22: | Line 22: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Wetin be sey e dey important. | # Wetin be sey e dey important. | ||
− | |||
#: {{ux|dv|Na im be di koko of di '''matter'''. |(WAZL_06_Na-Your-Health_DG__163, That's the crux of the matter.)}} | #: {{ux|dv|Na im be di koko of di '''matter'''. |(WAZL_06_Na-Your-Health_DG__163, That's the crux of the matter.)}} | ||
− | #: {{ux|dv|City officials don say di rescue and clean up '''matter''' fit take up to two weeks, and dem expect plenty rain to fall for three more days from Louisiana and Kentucky. |(bbc__25707, | + | #: {{ux|dv|City officials don say di rescue and clean up '''matter''' fit take up to two weeks, and dem expect plenty rain to fall for three more days from Louisiana and Kentucky. |(bbc__25707, Officials have said that the rescue and clean up matter may take up to two weeks, and they expect a lot of rain for three more days in Louisiana and Kentucky)}} |
# case wey be sey e dey court. | # case wey be sey e dey court. | ||
#: {{ux|dv|Judge di '''matter'''? |(IBA_42_Barrabas_DG__84, Judge the case ?)}} | #: {{ux|dv|Judge di '''matter'''? |(IBA_42_Barrabas_DG__84, Judge the case ?)}} | ||
#: {{ux|dv|Hey '''matter''' don finish. |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__224, Hey ! The case has been closed !)}} | #: {{ux|dv|Hey '''matter''' don finish. |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__224, Hey ! The case has been closed !)}} | ||
#: {{ux|dv|Guy, leave my mumsy '''matter''', |(KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__100, Guy, leave my mother's matter.)}} | #: {{ux|dv|Guy, leave my mumsy '''matter''', |(KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__100, Guy, leave my mother's matter.)}} | ||
− | # | + | # Wetin no be small ting |
+ | #: {{ux|dv| O boy, landlord come today? Na matter be dat o | (NSC_Emeka_2020, Boy, the landlord came today, that's a serious issue)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[koko]], [[levels]], [[gbege]] |
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: Issue |
===Verb=== | ===Verb=== |
Revision as of 15:38, 5 October 2020
Naija
Alternative forms
- mata
Etymology
Borrowed from English matter
Pronunciation
- ˈmátà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 76
- Frequency rank in NSC treebank: 175
- Frequency in raw corpus: 2446
- Frequency rank in raw corpus: 166
Definition
Wetin be sey e dey important
Noun
- Wetin be sey e dey important.
- Na im be di koko of di matter. — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__163, That's the crux of the matter.)
- City officials don say di rescue and clean up matter fit take up to two weeks, and dem expect plenty rain to fall for three more days from Louisiana and Kentucky. — (bbc__25707, Officials have said that the rescue and clean up matter may take up to two weeks, and they expect a lot of rain for three more days in Louisiana and Kentucky)
- case wey be sey e dey court.
- Judge di matter? — (IBA_42_Barrabas_DG__84, Judge the case ?)
- Hey matter don finish. — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__224, Hey ! The case has been closed !)
- Guy, leave my mumsy matter, — (KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__100, Guy, leave my mother's matter.)
- Wetin no be small ting
- O boy, landlord come today? Na matter be dat o — (NSC_Emeka_2020, Boy, the landlord came today, that's a serious issue)
Synonyms
Translations
- English: Issue
Verb
matter: no definition -- Definition in Naija?
- advmod-obj (frequency:10)
- No matter wetin happen, know sey Jehovah like wetin you don do. — (jw__43614, __no translation__)
- No matter how di message be, if you no pass am well, e no go go well. — (JOS_18_Xtian-Preach_M__40, It doesn't matter how the message is, if you don't pass it well, it will not go well.)
- nsubj (frequency:5)
- Why dem dey insist be sey public dem get di right o, to know wetin dey shele, how di money matter, how e take waka. — (NST_cleaned__40719, __no translation__)
- Papa or mama, or where e matter, di person wey law chose to care for di pikin, get di main work to train di pikin make e grow wellwell. — (gumbody__86, __no translation__)
- advmod-nsubj:expl-obj (frequency:2)
- dis right mean sey e free to find, get and give information and any kain sense, e no matter di border, whedir na mouth dem take talk am, write am down or dem put an for inside paper, whedir dem draw am, or any how wey di pikin want. — (gumbody__141, __no translation__)
- E no matter di rule for dis Act, order wey court wey follow law as e take concern di sey person na guardian of pikin or sey person na im pikin dey follow stay before dis Act begin dey work and wey e no dey disagree wit dis Act go dey work until de make oder plans wey dey under dis Act. — (hildrights__243, __no translation__)
Derived forms
Synonyms
- mata 0.74 3082, issue 0.63 467, palava 0.61 822, wahala 0.54 1460, allegations 0.53 51, case 0.53 1448, investigation 0.52 466, quarrel 0.52 206, situation 0.50 437
Antonyms
- mata 0.74 3082, issue 0.63 467, palava 0.61 822, wahala 0.54 1460, allegations 0.53 51, case 0.53 1448, investigation 0.52 466, quarrel 0.52 206, situation 0.50 437
Translations
- English: no definition