Difference between revisions of "matter"

Line 40: Line 40:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
# Make someting dey important.
+
:Make someting dey important.
#: {{ux|dv|Papa or mama, or where e '''matter''', di person wey law chose to care for di pikin, get di main work to train di pikin make e grow wellwell. |(Child Rights Act, Father or mother, or where it is concerned, the person that the law has chosen to take care of the child, has the main work to train the child to grow properly)}}
+
: {{ux|dv|Papa or mama, or where e '''matter''', di person wey law chose to care for di pikin, get di main work to train di pikin make e grow wellwell. |(Child Rights Act, Father or mother, or where it is concerned, the person that the law has chosen to take care of the child, has the main work to train the child to grow properly)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: matter
 
* English: matter

Revision as of 18:03, 10 November 2020

Naija

Alternative forms

  • mata

Etymology

From English: matter

Pronunciation

  • ˈmátà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 76
  • Frequency rank in NSC treebank: 175
  • Frequency in raw corpus: 2446
  • Frequency rank in raw corpus: 166

Definition

Wetin be sey e dey important

Noun

  1. Wetin be sey e dey important.
    Na im be di koko of di matter.  — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__163, That's the crux of the matter.)
    City officials don say di rescue and clean up matter fit take up to two weeks, and dem expect plenty rain to fall for three more days from Louisiana and Kentucky.  — (bbc__25707, Officials have said that the rescue and clean up matter may take up to two weeks, and they expect a lot of rain for three more days in Louisiana and Kentucky)
  2. case wey be sey e dey court.
    Judge di matter?  — (IBA_42_Barrabas_DG__84, Judge the case ?)
    Hey matter don finish.  — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__224, Hey ! The case has been closed !)
  3. Wetin no be small ting
    O boy, landlord come today? Na matter be dat o  —  (NSC_Emeka_2020, Boy, the landlord came today, that's a serious issue)


Synonyms


Translations

  • English: Issue

Verb

Make someting dey important.
Papa or mama, or where e matter, di person wey law chose to care for di pikin, get di main work to train di pikin make e grow wellwell.  — (Child Rights Act, Father or mother, or where it is concerned, the person that the law has chosen to take care of the child, has the main work to train the child to grow properly)

Translations

  • English: matter