Difference between revisions of "mess"

Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-mess.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-mess.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 1
 
* Frequency rank in NSC treebank: 2735
 
* Frequency in raw corpus: 41
 
* Frequency rank in raw corpus: 3568
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Line 26: Line 21:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
====Intransitive====
 
 
# Make person spoil air.
 
# Make person spoil air.
 
#:* {{ux|dv|I wan '''mess'''. |(Egbokhare 2020, I'm going to fart.)}}
 
#:* {{ux|dv|I wan '''mess'''. |(Egbokhare 2020, I'm going to fart.)}}

Revision as of 12:40, 1 July 2021

Naija

Etymology

From: English mess

Pronunciation

  • mɛ́s

Play Play


Noun

Gas wey dey comot for person yansh.

  • Mess dey hungry am to mess.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, He wants to fart.)
  • Mess wey no dey make sound na im dey smell pass.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, The noiseless fart smells foulest.)

Related forms

Translations

  • English: fart

Verb

  1. Make person spoil air.
    • I wan mess.  — (Egbokhare 2020, I'm going to fart.)
    • Doctor say baba need mess after di surgery.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, The doctor said papa must pass gas after the surgery.)
  2. Make person dey misbehave.
    • Dose guys don mess for church o.  — (JOS_24_Football_M__43, Those guys stirred trouble at church.)
    • I send dat bae the fare o, and she still mess up, she no con show at all.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, I sent her transportation fare and she eventually disappointed me by not showing up.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: fart, misbehave