fuckup

(Redirected from fuck up)

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: English fuck, up

Pronunciation

  • fɔ́kɔ̂p

Play Play

Verb

  • Sey person make big mistake.
  • My guy, forget, you don fuckup.  — (Dont bother guy, you have really made a big mistake.)
  • Sey person no do well as im plan
  • E pain me sey I too fuckup yesterday for my in law place.  — (I feel bad that I couldn't meet up expectations at my In-Law's place yesterday.)

Translation

  • English:

Noun

  • As matter dey wey be sey e no go well.
  • Di day my wife catch me with our house girl, me sef know sey na serious fuckup.  — (The day my wife caught me cheating on her with the help I knew I had made a terrible mistake.)

Synonym

Translation

  • English: Serious mistake