Difference between revisions of "mess"
(→Naija) |
|||
Line 13: | Line 13: | ||
* Frequency in raw corpus: 41 | * Frequency in raw corpus: 41 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 3568 | * Frequency rank in raw corpus: 3568 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
+ | Gas wey dey comot for person yansh | ||
#:* {{ux|dv|'''Mess''' dey hungry am to mess.|(NSC_Shulammite_2020, He wants to fart.)}} | #:* {{ux|dv|'''Mess''' dey hungry am to mess.|(NSC_Shulammite_2020, He wants to fart.)}} | ||
#:* {{ux|dv|'''Mess''' wey no dey make sound na im dey smell pass.|(NSC_Shulammite_2020, Di noiseless fart smells foulest.)}} | #:* {{ux|dv|'''Mess''' wey no dey make sound na im dey smell pass.|(NSC_Shulammite_2020, Di noiseless fart smells foulest.)}} |
Revision as of 13:49, 27 November 2020
Naija
Etymology
From: English mess
Pronunciation
- mɛ́s
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 2735
- Frequency in raw corpus: 41
- Frequency rank in raw corpus: 3568
Noun
Gas wey dey comot for person yansh
- Mess dey hungry am to mess. — (NSC_Shulammite_2020, He wants to fart.)
- Mess wey no dey make sound na im dey smell pass. — (NSC_Shulammite_2020, Di noiseless fart smells foulest.)
Related forms
Translations
- English: fart, misbehave
Verb
- Make person spoil air.
- I wan mess. — (Egbokhare 2020, I want to fart.)
- Doctor sey baba need mess after di surgery. — (NSC__Shulammite _2020, the Doctor mentioned the need for papa to pass the gas after the surgery.)
- Make person dey misbehave.
- Dose guys don mess for church o. — (JOS_24_Football_M__43, Those guys really messed up
- I send dat bae tfare o, and she still mess up, she no con show at all. — (NSC_Shulammite_2020, I sent her transportation fare and she eventually disappointed me by not showing up.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: fart, misbehave