Difference between revisions of "mess"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 16: | Line 16: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
Gas wey dey comot for person yansh | Gas wey dey comot for person yansh | ||
− | + | :* {{ux|dv|'''Mess''' dey hungry am to mess.|(NSC_Shulammite_2020, He wants to fart.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|'''Mess''' wey no dey make sound na im dey smell pass.|(NSC_Shulammite_2020, Di noiseless fart smells foulest.)}} | |
====Related forms==== | ====Related forms==== |
Revision as of 13:49, 27 November 2020
Naija
Etymology
From: English mess
Pronunciation
- mɛ́s
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 2735
- Frequency in raw corpus: 41
- Frequency rank in raw corpus: 3568
Noun
Gas wey dey comot for person yansh
- Mess dey hungry am to mess. — (NSC_Shulammite_2020, He wants to fart.)
- Mess wey no dey make sound na im dey smell pass. — (NSC_Shulammite_2020, Di noiseless fart smells foulest.)
Related forms
Translations
- English: fart, misbehave
Verb
- Make person spoil air.
- I wan mess. — (Egbokhare 2020, I want to fart.)
- Doctor sey baba need mess after di surgery. — (NSC__Shulammite _2020, the Doctor mentioned the need for papa to pass the gas after the surgery.)
- Make person dey misbehave.
- Dose guys don mess for church o. — (JOS_24_Football_M__43, Those guys really messed up
- I send dat bae tfare o, and she still mess up, she no con show at all. — (NSC_Shulammite_2020, I sent her transportation fare and she eventually disappointed me by not showing up.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: fart, misbehave