mess

Naija

Etymology

From: English mess

Pronunciation

  • mɛ́s

Play Play


Noun

Gas wey dey comot for person yansh.

  • Mess dey hungry am to mess.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, He wants to fart.)
  • Mess wey no dey make sound na im dey smell pass.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, The noiseless fart smells foulest.)

Related forms

Translations

  • English: fart

Verb

  1. Make person spoil air.
    • I wan mess.  — (Egbokhare 2020, I'm going to fart.)
    • Doctor say baba need mess after di surgery.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, The doctor said papa must pass gas after the surgery.)
  2. Make person dey misbehave.
    • Dose guys don mess for church o.  — (JOS_24_Football_M__43, Those guys stirred trouble at church.)
    • I send dat bae the fare o, and she still mess up, she no con show at all.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, I sent her transportation fare and she eventually disappointed me by not showing up.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: fart, misbehave