mess
Naija
Etymology
From: English mess
Pronunciation
- mɛ́s
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 2735
- Frequency in raw corpus: 41
- Frequency rank in raw corpus: 3568
Noun
Gas wey dey comot for person yansh
- Mess dey hungry am to mess. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, He wants to fart.)
- Mess wey no dey make sound na im dey smell pass. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, Di noiseless fart smells foulest.)
Related forms
Translations
- English: fart, misbehave
Verb
Intransitive
- Make person spoil air.
- I wan mess. — (Egbokhare 2020, I want to fart.)
- Doctor sey baba need mess after di surgery. — (NSC__Olukayode.S.M_2020, the Doctor mentioned the need for papa to pass the gas after the surgery.)
- Make person dey misbehave.
- Dose guys don mess for church o. — (JOS_24_Football_M__43, Those guys really messed up
- I send dat bae tfare o, and she still mess up, she no con show at all. — (NSC__Olukayode.S.M_2020, I sent her transportation fare and she eventually disappointed me by not showing up.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: fart, misbehave