message

Revision as of 14:30, 12 October 2020 by 154.66.46.239 (talk) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

mesage

Etymology

From: English message

Pronunciation

  • mɛsédʒ

Play


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 10
  • Frequency rank in NSC treebank: 716
  • Frequency in raw corpus: 528
  • Frequency rank in raw corpus: 618

Definition

Di ting wey dem sey make person tell anoder person

Noun

Di ting wey person go tell somebody or do for somebody

  1. Eh na who send us message?  — (NSC_2020, Eh who mandated us to do this?)
    Isaiah go the message;  — (jw__18993, Isaiah went on the errand)

Verb

  1. Despite di issues, some key message dey loud and clear.  — (bbc__30175, __no translation__)
    Why you think sey the message from heaven hard to believe?  — (jw__47006, __no translation__)
  2. amod-det (frequency:11)
  1. President Biya tweet about di message.  — (bbc__83152, __no translation__)
  1. The message for inside Bible, who get am?  — (jw__35391, __no translation__)
  1. Dia death while dem dey for police cell, dey send bad message about di way di authorities dey use force to overpower pipo wey no support dem.  — (bbc__1934, __no translation__)


  1. Nobodi sabi di name of di pesin wey send dem di message or wia dem dey.  — (bbc__75346, __no translation__)


Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: errand

Verb

message: text -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Im later message me for night sey make I come im house.  — no translation

Derived forms

Synonyms

  • letter 0.73 602, spirit 0.60 665, voice 0.59 266, informate 0.59 357, phone 0.58 535, gift 0.58 275, word 0.58 889, direction 0.56 71, messages 0.56 64

Antonyms

  • letter 0.73 602, spirit 0.60 665, voice 0.59 266, informate 0.59 357, phone 0.58 535, gift 0.58 275, word 0.58 889, direction 0.56 71, messages 0.56 64

Translations

  • English: text