message

Naija

Etymology

From: English message

Pronunciation

  • mɛ́sȇdʒ

Play


Noun

  1. Wetin person tell anoder person.
    • My Oga say make I give Bisi one message.  — (I was asked by my boss to deliver a message to Bisi.)
    • Dem leave message say make people no dey park motor for dere again.  — (The new instruction is that motorists should no longer park there.)
  2. Someting wey person dey do for anoder person.
    • Eh na who send us message?  — (Eh, who mandated us?)
    • Isaiah go the message.  — (jw__18993, Isaiah went on the errand.)
  3. Wetin dem dey send person inside phone.
    • You don check di message wey dey your phone?  — (Have you checked your sms?)
  4. Wetin pastor preach for church.
    • Dat message pastor preach today ehn, touch me die. I almost tell my sugar mummy say I no dey do again.  — (The sermon the pastor delivered today was really soul searching. I almost discontinued my affair with my sugar mummy.)

Synonyms

sms

Translations

  • English: errand, instruction, mandate, sermon

Verb

  1. Make dem send person someting inside phone.
    • I go message you when I get the alert.  — (I will inform you that I have received the credit.)
  2. Make dem tell person someting.
    • Send your pikin make she come message me wen you don ready.  — (Send your daughter to me when you are all set.)

Synonyms

send

Antonyms

get

Translations

  • English: text, inform