Difference between revisions of "mewityou"

Line 9: Line 9:
 
<sm2>Pcm-ng-mewityou.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-mewityou.m.ogg</sm2>  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
#na when person join wit person.  
+
# Na when person join wit anoder person to do someting.
 +
#:*{{ux|dv|Dis work na '''mewityou''' work I beg, e no easy.|NSC_Legbeti_2020. This work can only be carried out through combined effort please.)}}
 
#:*{{ux|dv|All di sense inside dis article - “'''me-wit-you'''” and “me-wit-una” plan and agreement go hold.| Egbokhare_2020. The bilateral agreement is binding)}}
 
#:*{{ux|dv|All di sense inside dis article - “'''me-wit-you'''” and “me-wit-una” plan and agreement go hold.| Egbokhare_2020. The bilateral agreement is binding)}}
 
#:*{{ux|dv|na '''mewityou''' dance dey sweet  for valentine day|NSC_Legbeti_2020. The tango is perfect on valentine day)}}
 
#:*{{ux|dv|na '''mewityou''' dance dey sweet  for valentine day|NSC_Legbeti_2020. The tango is perfect on valentine day)}}

Revision as of 14:44, 5 February 2021

Naija

Alternative form

  • me-wit-you

Etymology

From: English me with you

Pronunciation

  • míwìtjû

Play Play

Adjective

  1. Na when person join wit anoder person to do someting.
    • Dis work na mewityou work I beg, e no easy.  — NSC_Legbeti_2020. This work can only be carried out through combined effort please.)
    • All di sense inside dis article - “me-wit-you” and “me-wit-una” plan and agreement go hold.  —  Egbokhare_2020. The bilateral agreement is binding)
    • na mewityou dance dey sweet for valentine day  — NSC_Legbeti_2020. The tango is perfect on valentine day)

Translations

  • English: bilateral, tango