Difference between revisions of "mewityou"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-mewityou.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-mewityou.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-mewityou.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-mewityou.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | * Na when person join wit anoder person to do someting. | |
− | + | :*{{ux|dv|Dis work na '''mewityou''' work I beg, e no easy.|NSC_Legbeti_2020. This work can only be carried out through combined effort please.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|All di sense inside dis article - “'''me-wit-you'''” and “me-wit-una” plan and agreement go hold.| Egbokhare_2020. The bilateral agreement is binding)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|na '''mewityou''' dance dey sweet for valentine day|NSC_Legbeti_2020. The tango is perfect on valentine day)}} | |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: bilateral, tango | * English: bilateral, tango |
Revision as of 19:02, 5 February 2021
Naija
Alternative form
Etymology
From: English me with and you
Pronunciation
- míwìtjû
Adjective
- Na when person join wit anoder person to do someting.
- Dis work na mewityou work I beg, e no easy. — NSC_Legbeti_2020. This work can only be carried out through combined effort please.)
- All di sense inside dis article - “me-wit-you” and “me-wit-una” plan and agreement go hold. — Egbokhare_2020. The bilateral agreement is binding)
- na mewityou dance dey sweet for valentine day — NSC_Legbeti_2020. The tango is perfect on valentine day)
Translations
- English: bilateral, tango