mewityou

Revision as of 19:02, 5 February 2021 by 154.66.41.157 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative form

Etymology

From: English me with and you

Pronunciation

  • míwìtjû

Play Play

Adjective

  • Na when person join wit anoder person to do someting.
  • Dis work na mewityou work I beg, e no easy.  — NSC_Legbeti_2020. This work can only be carried out through combined effort please.)
  • All di sense inside dis article - “me-wit-you” and “me-wit-una” plan and agreement go hold.  —  Egbokhare_2020. The bilateral agreement is binding)
  • na mewityou dance dey sweet for valentine day  — NSC_Legbeti_2020. The tango is perfect on valentine day)

Translations

  • English: bilateral, tango